An Instagram blogger, Gistlovers made this allegation on his page and he revealed that Adedeji Adeleke is the one behind Faith Morey’s luxurious lifestyle and also bought her an exotic car worth thousands of dollars.

2022

Gistlover posted some photos of Faith Morey including her alleged husband and captioned it.

“Hello tueh tueh,All these aspire to perspire gehs, run ooo, all of una go collect woto woto this time around,Faith Morey will you keep kwayet 😂😂😂all these small gehs big God, No be Davido papa Dey bankroll you, no make me vex ooo, meshonu gi there, I just came back so I still Dey booth, Adeleke bought you that car wey you term hardwork, you go about saying your oyinbo husband no get prick, you nor know before abi, Faith Zukwanike first, the Vawulence will go round, make una calm down first, i come in peace ooo, igi ewedu oni wo pawa ooo”

“Faith faith, this motor wey you dey use do motivational speaker, who boughted😂😂(bought)it for you, No be Adeleke bankroll am, Zukwanike first, all of una go collect woto woto, this Vawulence go reach Snapchat slay Queens and Big yeye girls too, ruining homes up and down.
#Ogun kee una this time around , if them want collect page make them come kia kia, this time around we came prepared, enough of all these deceits, Yeyebrities too, all una chapter wey don close, Na Reloaded we go use an do for website💃💃💃i Dey booth first, i Dey come”

Also
America
And Pin It